In the first place you should have taken precaution if you knew you never loved her, since it has happened this way all you need to do is to tell her that you are not ready to marry her but will accept the baby as your child and take care of her pregnancy until she delivers.
y re u cry? ho do u tink dat wud marry her as u av pregntd her u av 2carry ur cross oh nd by de way y wud u make luv 2someone u dnt luv kudo 2u papa bomboy
y re u cryin? ho do u tink dat wud marry her as u av pregntd her u av 2carry ur cross oh nd by de way y wud u make luv 2someone u dnt luv kudo 2u papa bomboy
Good for you bro, when you dey restart her you no know say belly go enter,,,,,, go marry her and start to love her Mumu. Nah only to penis woman you sabi.monkey
Good for you bro, when you dey restart her you no know say belly go enter,,,,,, go marry her and start to love her Mumu. Nah only to penis woman you sabi.monkey
why u come de cry, wipe ur tears away jooor and prepare for ur weddin and to buy som tins ingredients wey we go chop on ur weddin day, chei….tomatoes don cost well oooo, how u go do am now?, ok, buy tin tomatoes plenty, na chicken we go chop ooooo
You don’t want to marry her why did you impregnated her and who do you want to marry her for you, Now you’re crying but when you’re enjoying the sugar inside you forgot that you will soon get married. Come on go take your wife stupid man like you
Na lie you dey lie, you love her, just simply tell us you afraid of marriage for now, don’t worry go ahead and pay for her bride prize God will surprise your marriage.
For crying out loud, why will u have unprotected sex with a lady u are claiming u don’t love? I’m sure u don’t even know the meaning of love Or rather u were expecting the sperm to form gold inside her stomach thats y u slept with her condomless(if there is any word like that). Abeg go pay her bride price joor!
Mummy you say he should take care of her till she delivers then Wat will happen after that he should abandon her and the baby it will not work that way oo I think he should marry her simple haha food we persons no go eat abeg why he go dey smell her
Why did u zleep with her in d firzt intance! O boy, that’z ur crozz you have no option than to carry……
You are a fool. Wot are you doing with the lady when you don’t love her? My friend square up be a real man and take responsibility.
You must marry her oooo, because as she is good with you on BED, so she must be good in marriage with you ok
Wen u de do since e de sweet u nw belle enter u begin cry. Guy u r stupid
You are a fool go and die
You are a hopeless character
In the first place you should have taken precaution if you knew you never loved her, since it has happened this way all you need to do is to tell her that you are not ready to marry her but will accept the baby as your child and take care of her pregnancy until she delivers.
Na your cross carry go
Are u regretting or something….. #Mtcheew
when u were doiny it u never kn u did nt love her
Admin abeg were this guy dey stay, make l use this hardship wey buhari cause face am since l no get power for buhari
Next time used protection, moron.
How can u be forced to marry someone… Lol U0001f601… Grownass man
U don’t love her why did u sleep with her? Selfish man
Then why did you xes her in the first plac….
Masa
If na your sister wetin you go tell the man.
u must marry the lady ..sometimes love come after marriage.
Lol is too late to cry when the head is off.Go and see ur Inlaw and fix the wedding day .idiot.
In short i wanna attend your wedding mugu
y re u cry? ho do u tink dat wud marry her as u av pregntd her u av 2carry ur cross oh nd by de way y wud u make luv 2someone u dnt luv kudo 2u papa bomboy
y re u cryin? ho do u tink dat wud marry her as u av pregntd her u av 2carry ur cross oh nd by de way y wud u make luv 2someone u dnt luv kudo 2u papa bomboy
If you did not love her why did you sleep with her. You betta go marry her
What’s love gotta to do with this….
If you don’t like her why did you make love to her?
Thunder fire u there idiot
It serves you right
Na your father go cries out mumu
Why did u go for her in the first place? You must marry her!
You don marry am finish. Abeg post video of the event.
You don marry am finish. Abeg post video of the event.
Good for you bro, when you dey restart her you no know say belly go enter,,,,,, go marry her and start to love her Mumu. Nah only to penis woman you sabi.monkey
Good for you bro, when you dey restart her you no know say belly go enter,,,,,, go marry her and start to love her Mumu. Nah only to penis woman you sabi.monkey
for me you will use your money marry me
for me you will use your money marry me
If you can go out with the woman you don’t love, them you can also be with her in marrying her ok
If you can go out with the woman you don’t love, them you can also be with her in marrying her ok
bros, u don become father be dat o. ur own don be
bros, u don become father be dat o. ur own don be
Wen u dey f**k am u no knw ?
Wen u dey f**k am u no knw ?
I understand your pain bros. When dat thin dey worry us we no dey kno who be who. Take heart
I understand your pain bros. When dat thin dey worry us we no dey kno who be who. Take heart
But u were able to enjoy her and even release in her. Ooo hmm men and our last full desire
But u were able to enjoy her and even release in her. Ooo hmm men and our last full desire
I totally agree with you@ Patience Opara
You wanted a one night stand. You see ur life? Just go and pay her bride price.
why u come de cry, wipe ur tears away jooor and prepare for ur weddin and to buy som tins ingredients wey we go chop on ur weddin day, chei….tomatoes don cost well oooo, how u go do am now?, ok, buy tin tomatoes plenty, na chicken we go chop ooooo
After ‘piom piom’ n now crying. Too late. U must marry her, simple!
You don’t want to marry her why did you impregnated her and who do you want to marry her for you, Now you’re crying but when you’re enjoying the sugar inside you forgot that you will soon get married. Come on go take your wife stupid man like you
Na lie you dey lie, you love her, just simply tell us you afraid of marriage for now, don’t worry go ahead and pay for her bride prize God will surprise your marriage.
Deal with it mannn
Ask me o! Let him marry her and kuku impregnate her again.
Do not be afraid to fight meat
Serves you right, you will be more sense able in your next world
Our guardian angels are with us constantly guiding us, helping us, and holding us up in love
Mtcheeeeew…some guys paaaa. U don’t love her so y den did u go to bed wit her… U will marry her by force.. U0001f61fU0001f61fU0001f61f
Y dating a lady u Neva luved?,play boy ur God don catch u,go prepare for her bride price joor
God bless u!
Grow up boy, you impregnated her does not mean you will marry her..
In this day and age, there’s nothing like an accidental pregnancy! If you sow your seed, grow your seed!
Why u come dey cry now go an marry her since u enjoy toto u will try to enjoy ur marriage too
I think you just marry her, if she is good for a one time thing, she could also be good for life.
Lolzz.. C advice abegU0001f602U0001f602
when you where in Eden eating forbidden fruits did you ask our advice?
If your not ready for a child then why didn’t you use a condom ? Too late now Baby is on its way. Step up and and be a man U0001f609
u cry over a child jah giveth, fire born! just keep on crying.
Take responsibility, yes. Not necessarily wedding, if there is no love.
For crying out loud, why will u have unprotected sex with a lady u are claiming u don’t love? I’m sure u don’t even know the meaning of love Or rather u were expecting the sperm to form gold inside her stomach thats y u slept with her condomless(if there is any word like that). Abeg go pay her bride price joor!
Madman… You want chop and clean mouth… Thunder fire you if u no marry the lady… In short ogun kill you self…
All your post this evening is about sex why ?
2
3
4
5
Olodo,you are a bagger.
Contact me for a visa to Canada.USA.Australia
idiot when you are busy enjoying her u neva say anything like i dont love now you are complaing to who
Mummy you say he should take care of her till she delivers then Wat will happen after that he should abandon her and the baby it will not work that way oo I think he should marry her simple haha food we persons no go eat abeg why he go dey smell her
This gossip mill site is like old papa ajasco
You should have zip up rather opening it and comit now ur crying. why not cut off that trouble maker you carry bwn ur legs huh
You correct mumu…. Na…. How much is condom??
hahahahahaaahahahahah…..STUPIDITY IN THE HIGHTEST ORDER
Tah! U lie!
When u where eating her u didn’t remembered u don’t love her now ur complaining abegi continue for where u stop
Goat u are on ur own
Shuuuuut up mumu marry her now
Do u know what is love? Answer me monkey,
Story story? Story…
Who be send u?
Who send u?
U will cry blood. When u were having sex witout protection u didn’t know u dont love her. Shameless idiot
“You are on your own oo” according to #Prince
O ya e gan o, na now u know say u no love am. Mtchewwww
Y u go do wen u no love am?no worry love go cm wen una marry. Hahahaha
You better marry her when you were doing it you didn’t remember that you don’t love her.
U no u nor love y did u take her to ur bed,at the time u de on top u nor kiss, goat
You don’t love her but You loved her Vagina. Abeg
Joy u dey vex ohU0001f603U0001f603U0001f603U0001f603
Just prepared to father a child and wedding things joor
Why will u sleep with someone u don’t love in the first place
Why sleep with her at first,. You must marry her oo