.
Приходите на сайт современного онлайн-казино Вавада и получайте качественное обслуживание, своевременные выплаты, разнообразный игровой каталог и приятные бонусы. Активируйте приветственный пакет после регистрации на Vavada и начните выигрывать.
Well, she want to Groom to know that she has a bright future in front of her..
Rubbish nd d husband like it. Congratulation 2 both of dem 4 their magalastical madness. Husband and wife indeed.
There is nothing anyone can do now becos already their husband and wife so nothing like advice to them that Matters anymore. thanks.
happy view,,,,,,film dat we dont pay to watch
Nawa ooo se u still dey find husband y u com open everything out lk dis, u wnt blind pastor eye
dis is total nonsense, very disgusting, it is prostitutes dat use to expose their boobs like dis. disgrace to womanhood.
U wey u dey talk.. If dem dey f**k u shey u dey wear clothe ? Bcos u dey do lyk holy holy nw…
The Pastor that joined them must be to deroped.
It is only God that knows who truly worship him
Pure nastiness
Must u show every ur baby food……… Na u sa bi
The wedding was done ib a clib house not a church
The wedding was done in a club house not a church
THEY DIDNT GV THIS ONE HOME TRAINING
Nigerians has d highest pastors all over d world yet evil tak first position bcoz our clergymen teach us only how 2 pretend. Pls u guys shuld mind mind ur own biznes&leav innocent gurl alone,if d husband love wat she put on even if it’s wrag wat ur concern. Y not wait on ur own day u cover ur wife like mascurate,Nigerians shuld stop dis act of jealousy in disguise of corection. If na oyibo girl naw una go hide inside room watchm well well.
Nawa ooo,abeg na who be dis pastor dat pray 4Dem?
Who is interested in those cleavages. Harassment is it not?
pls let us try and encourage for good (our culture is more precious all dis) my take a look at d picture again and someone tell u it happen in one of our churches in nigeria haaaaaaaaaaaaaaa dat means who ever dress dis way and who support dis are nt proudly of our culture in nigeria .