+OK
Wednesday , 9 October 2024
Home +OK News +OK Must See Photos: Hehehe Wealthy Igbo Man From My Village Burries Mum In A Hummer Jeep

Must See Photos: Hehehe Wealthy Igbo Man From My Village Burries Mum In A Hummer Jeep

igbo1

Nna When you are big you do big things, but on a serious note is this love or stupidity dont you think a Golden coffin would have been better??

igbo2

igbo3

Comments

comments

23 comments

  1. bad boys no dy that area? abeg make them carry shovel for night Jor…wetin concern hen with lipstick the man no serious self make im buy private jet na…mtchwww

  2. Money ritual he probably used the mum for rituals but he will die too. vanity upon vanity.

  3. Na lie na Nigeria film

  4. Blood money

  5. NA LIE NA IBO FILM GO AND FORM ANOTHER LIE

  6. Na home video

  7. This is real madness

  8. end time

  9. Nigeria fime

  10. END TIME SIGNS.

  11. Na Nigeria film ooooo

  12. hmmm nawa oooooo things dey happen for naija

  13. just wasted of resources. rest he understand that man come empty and to grave will he return

  14. Abag wetin be the name of the film

    • Jh f vf.kj ng bgxjdjjdbx vffjhs bdsbccn hfsnnfsxnfdbnhf. Fsb fi nvfncx Igbo gfdhx gffjgdsb gdfjkz gfedjhsh dxbjdrkdd vvffdvzzn ndjjddnc vcvddv gfgh gdnhfdh GFC j gf dxznng HF hf. Fdbbfbnm gfbj fb. Hgfjd vcdbmnvdxbnvz ggfjgf vxsvhf bgffnjzxnmf gfbnfhkh gd xdhv xd vf vgfbnc hgrbj jvffhj jvfddvjv bvcbn fbbs ffn fbhgjc hfdv hgfgjjfdjhn gfdgfd cddbvd vcgk. N hjjfnhf gcbnhg ggjj hfdcdv hgjhfk csbh hxcbmx jxdj gfkkc. Jvb all na lie oooooooooo.

  15. i don watch d film ooo.

  16. NA lie big lie na Ibo film money after money

  17. Him play the script well ooo

  18. Hummer jeep wey u no by for ur mama wen she dey alive na him u take burry am may b na film trick dey wud still jig d car out

  19. This thing Na Nigeria movie nobody fit do it here in Nigeria

+OK