Home+OKNews+OKActress Laide Bakare Claims She Fixed Her Nails For N320,000 (Photo)
Actress Laide Bakare Claims She Fixed Her Nails For N320,000 (Photo)
Aunty Laide Bakare today shared a picture of herself on Instagram, flaunting new nails she just fixed..She claimed the did the nails for $1000….That’s like N320,000 going by the Parallel Market exchange rate of – N320 to $1.
She captioned the photo: ‘Feeling my $1000 nails like never b4’. Trust critics and Trolls to come for her immediately na!
What do you want the public to do now that you fixed your nails with N320,000 should we start praising you or should we start worshiping you like God now hmmm I don’t blame you and the person that posts you and your ugly face here crazy you
Dracula I love your sexy nails pass this one. If I’m a man I won’t marry u cos my money will finish for your make up. I need to take care of my kids and family
Hummmmmm.. See as your lie they smell like dead dog, This world award for liars wey wan take place soon na u go carry am ooh nobody go drag am with you
O boy! U wan use laugh kill man pikin for here oooo.
My wife dey ask me why I come dey laugh like OBJ, I kukuma show am ur hilarious comment and she too bust into laughing ooo. Chaiii. Bhuhahahahahahaha
efcc as una no gt wk its bettwr una fellow her up then u wil c
one old senator man bhind
.
Официальный сайт Вавада казино всегда доступен через рабочее зеркало. Клуб Vavada предлагает отличные бонусы за регистрацию, которые помогут вам увеличить шансы на выигрыш. Играйте в лучшие слоты прямо сейчас!
The nails are quite irritating and doesn’t worth it, very cheap thing
Instead of helping the poor
Hw e take affect d price of garri 4 market, who ask u?
Konkonsa you people come again. Live her na your money
So what?who nails don epp?
Big fat liar. . . . Wannan zubin yayi.
150 naira nails,aboki
How e take affect d price of pure water 4 my area oooooooo
What do you want the public to do now that you fixed your nails with N320,000 should we start praising you or should we start worshiping you like God now hmmm I don’t blame you and the person that posts you and your ugly face here crazy you
Wjo dash her
What if i say i do only shaving for 1 million Naira, which lie big pass? mumu girl.
Na wa 4 some kin lie o ah
Grow up and start planning life
Anyway we charge 24,000N in Lilly Nails even more
Owo PO lowo ni
Laide Bakare
This just 20€(7, 400 naira?) So go on with your lies
Make lie kill am
lyk seriously me self dey fix my eye lashes at d rate #520.000.dat means i stil ahead of her..lolzzz
Even if na concrete nails.
Smelling laide bakare liar
I don’t know y we dey shout, I was there and no 320 naira she pay, maybe no error whe double digit come enter
Without a common sense
This hair wey I dey barb so cost me 2million naira.
She is a fool
She can keep it on for the rest of her life
Dracula I love your sexy nails pass this one. If I’m a man I won’t marry u cos my money will finish for your make up. I need to take care of my kids and family
Rubbish, yeye, stupid thing.
Hahahahahah how devil go lick her nose Hahahahahah laugh wan remove my teeth oooo
Hahahahahahaahhaahahahahha all the comments here dey funny
I cut my hair for five hundred thousand naira every three day’s…..if you doubt me…. Ask buhari
Hummmmmm.. See as your lie they smell like dead dog, This world award for liars wey wan take place soon na u go carry am ooh nobody go drag am with you
Dis scarf on me cost #125millionU0001f600U0001f600U0001f600U0001f600U0001f600U0001f600U0001f600U0001f600
so can that make a fish fly?
Which one concern me.is it passport to heaven?
Nigerians we get problem u fix ur nails #320,000 weten concern us..
,,,aaAghahowa Igiebor MabelaaaAaaaaaaa@aiiaaaaaaaa@
Lol ebi heaven nails
Wats so special of dat nails
Pls who is she???
Those nails are ugly. Won’t spend a thousand naira on them…
lies.this nails I see are not worth 1k
Noise makers make me sick.
Fool at 40 is a fool forever
Is not true
Download and Listen to new Street Hip Hop [I Gallant Pass You] https://www.reverbnation.com/mallymore1/song/25779679-i-gallant-pass-you
DanceHall [Oh Jah Jah] https://www.reverbnation.com/mallymore1/song/25779631-oh-jah-jah
Checkout [I Gallant Pass you]Video on YouTube https://youtu.be/wF_DQim99j0
y is she mad
Lolzz, nah God go punish her
Wat a waste of resources
She get money.
MAD WOMAN, I HATE U MORE
The pathetic thing about this Bitch, is that her own Village lack borehole water… And coincidentally, that amount can sink one !
Nigerians will you pls allow her to be
Na from heaven them bring d nails from? Lie lie
E cheap na….#320…she no fit fix nail for 320000 wen she no smoke
I made this lali nail 1millon dollars, make we dey lie de go. U0001f485U0001f44d
Nah one billion
Liessssssssssssssssssssss! ! !
Even at #320 ,she is a big time liar,who she be
This girl is so pretty in all things that’s so pink
Local yoruba girl,come dey form Gucci
What!! & u’re not ashamed 2 say it 2 d world? For been wastefully. Effort u’re no longer on my actresses list…
She dey form Gucci,local thing
Embarrassment to womanhood is too far lol
Wasteful and immaterial
People in your village are hungry suffering what a inhuman
who u help?, nt even urself #Gerarah here mehn,
For nails? That means she has no hungry relatives. Rich woman!
Shofu Afolake Oluwabusayo hahahahaha
Don’t ever remove it. Na ogi ko
I tire o, ur baby own fine pass self.
O boy! U wan use laugh kill man pikin for here oooo.
My wife dey ask me why I come dey laugh like OBJ, I kukuma show am ur hilarious comment and she too bust into laughing ooo. Chaiii. Bhuhahahahahahaha
Is she any more beautiful???
Even my dog charges £4,000 to wash client car..
Clap for yourself …. you win ticket to heaven
What is she trying to say & what has Gucci got to do here ? Who is she referring to? It will be more better you express your comment well ok?
Abi oo liar
Who lie don epp?
Oley… onye oshi
A toyota car to fix your nail
One word. LIAR
You can’t miss this Dope Hip-hop
Download and Listen to the new Naija Street Hip Hop !I Gallant Pass You!
https://www.reverbnation.com/mallymore1/song/25779679-i-gallant-pass-you
Checkout Music Video on YouTube https://youtu.be/wF_DQim99j0
Was it included in the budget buhari signed today?… Mtcheeewww. Rubbish
Na ur money? ! Go n make ur own! Poor brats
Who cares! Did i care hell noooo mtcheeeeeeew……. U for use millions nah
I tire ooooo
Hmmmmmmmm! Aunty i no agree dis ur, may heaven go against her ooo na earth we dey.
U collect bro….
Girls can lie shaa
Abeg pity her ma.
Hahahahahahaha cnt stop laughing ooo..
Chaii!!! Dereisgod ooooooo
All na food for termite in the end!
Correct i mean….
I didn’t know u before now at least now I knw u… Pls how many years will dat go-to-hell-like nails last?
Na your money. I wouldn’t spend it for you.
Wtf.. and how much does she gives to the poor and d needy?
Contact me for a visa to canada.usa.australia
Make she come Canada,Chinese women go run am for 30$,he go dey better.
efcc as una no gt wk its bettwr una fellow her up then u wil c
one old senator man bhind